THE BILL GATES EFFECT💀💀💀💀 OUR MOTHERS BEWARE⚡️⚡️⚡️⚡️ EVIL IN PROGRESS LAI DIS IN NIJA🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬
MP3•Episod hem
Manage episode 438370441 series 3471434
Innehåll tillhandahållet av Caroline Aina and Sir Lenzo. Allt poddinnehåll inklusive avsnitt, grafik och podcastbeskrivningar laddas upp och tillhandahålls direkt av Caroline Aina and Sir Lenzo eller deras podcastplattformspartner. Om du tror att någon använder ditt upphovsrättsskyddade verk utan din tillåtelse kan du följa processen som beskrivs här https://sv.player.fm/legal.
I watch SATAN e sef dey tok😂🤣😂😂 BILL GATES dats is💀💀💀💀 Eim say e get the vitamins dem don develop FOR PREGNANT WOMENS📢📢📢📢 doses dem don SUPPLY LAI DIS📢📢📢📢 e explain Y d women need am😂🤣😂😂 make dem 4 nor die😁😁😁😁 MY OWN BE SAY😂🤣😂😂 WHO NEVA GET BELLE DEY KNOW WETIN GOOD FOR AFRICAN WOMEN WEY GET BELLE???? AS AS HOW😂🤣😂🤣 Tgis dem depopulation nor b joke🙏🙏🙏🙏 mothers Pls lets go local🙏🙏🙏🙏 we don b dey born b4 dem rish our shores🤣😂🤣🤣 NA WOME KUKU GET THE FIGHT B4🤣😂🤣😂 I JUS DO DEM AMEBO NI, D TRUTH I KNOW I TOK, REASON AM WELL OH, NA UNA KUKU GET US LAS LAS♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #moots #affritude #freepalestine #nigeria #women #kenya #africa #world #sirlenzosrunnings #congo #us #uk
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
251 episoder