Another Christ-mass, another Wahala! Time to watch out on dem tings wey you dey do.
Manage episode 315275695 series 3277997
Una sabi say na dis period of the year na im pipo dey go crazy pass bicos everibodi wan hurry hurry make enuf moni wey im go fit cary go home to go see and reunite with pipo for Village, and na dat period of the year too wey pipo dey like to dey make unnecessary mistakes bicos of one ting or the other, na im make I say make I record dis few words of advice to everibodi wey dey listen or wey wan listen, bicos una dey talk say "A word is enuff for dem wise" so listen-:
80 episoder